Hey! Da BBC is Down With the Street Lango!

JimBowie1958

Old Fogey
Sep 25, 2011
63,590
16,767
Lol, this is not some sarcastic lampoon; it is legit.

Why dem dey call Hurricane human being name - BBC News

Di biggest storm wey United States of America never see for 13 years don land for Texas.

Dis Hurricane Harvey don scatter plenty houses and tori say e even don kill five people.

Hurricane Matthew wey bin happen for 2016 kill plenty people and scatter house join wen e happen.

Harvey and Mattew na human being name, so how hurricane dey take get dia name sef? In short, why dem dey give hurricane name at all?

Why dem dey name hurricane?
Hurricane na type of storm wey get plenty-plenty rain plus strong wind. Sometimes sef thunder go follow join.

Meteorologists wey dey research weather matter think say if dem give hurricane name, people go fit remember am well-well and e go help people wen dem dey talk about am.​



:laugh::laugh2::laugh::laugh2::laugh::laugh2::laugh:
 
I don't understand. Is this serious? Is it an editing error? Affirmative action writer? What happened?
 
I don't understand. Is this serious? Is it an editing error? Affirmative action writer? What happened?
No, it is just the BBC with a 'Pidgin' translation, as if it were a real formal language.
 

Forum List

Back
Top